Slide Image

Welcome 🤗 Music ENTV

Are you the next big thing? M-ENTV got you covered to the stage.

Learn More
Promo Banner

🔥 Upload Your Song

Promo Banner

🔥 Chadiel

View Chart

On Music ENTV

📢 Share Music ENTV With Your Friends!

Currency Lyrics By Young Jonn & Olamide



Welcome to 1NaijaLyrics - “Currency”, The new song by Young Jonn featuring Olamide is special to Jiggy for many reasons! Here’s the official lyrics after this cut below..


Jiggy

Shout out to my mummy
Adura won lo n cover me
If you get a problem call God oh
If you get business holla me
Everybody wanna take but nobody wanna give
Omo we living inna jungle, oh no
If you get a problem call God oh (If you get a problem)
If you get business holla me

Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar


Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, ? ti gba update (She ti gbo?)
Tan ba lo hate, won ma suffocate
Ma j’akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (Oku yin)
Dem angels in heaven chorusing it’s my time
It’s one of a kind and I’ve been through hell in this life
Raised in the jungle, used to the wildlife
Put a thorough project, now I’m a bad man
Solder ? p?lu pain, pain pelu joy
I just wanted to be heard, sheb’emi na sha le n gbo yi
La hawla wala quwwata illa billahil aliyyil azim
Now they can’t stop the boy
Gbawo, gbawo, gbawo, gbawo
Powo, powo, powo, powo
Fawo, fawo, fawo, fawo
Jawo, jawo, jawo, jawo
Lawo, lawo, lawo, lawo
Make e wow, wow, wow
Ka won enemies mawu mawu
Sod’igo bi garu garu


Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

She’boluwa lon sho mi
Many things dey happen for my city, oh na
Many of my guys don ban mi
Opolopo lo shi wa l?won, oh la
No be today, no be today
I wish I know then everything I know now, sho ye?
But if you know me, you go know say I’m a very bad guy on a low, oh la

Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

Sha, jonza
Sha, sha
Shabalistica

Comments

AROUND THE WEB (SPONSORED)

🌿 Miracle Leaf – Uses & How To Prepare

Miracle Leaf

Discover the spiritual and medicinal powers of the miracle leaf...

🔗 Read Full Post →

Find out if truely black hole really lead to other universe except. .

Tekno New Hit

These are black holes — one of the most feared and fascinating phenomena in space...

🔗 Read Full Post →

🌿 Why You Should Have Greens As Power Of Protection For Homes

Plants For Home

Discover how Greens offer quiet wisdom, beauty, and healing energy that improves lives in every way....

🔗 Read Full Post →

Ever heard a whisper from the Universe - Déjà vu

Miracle Leaf

Déjà vu could be a whisper from the Universe, reminding you that you are more than just flesh and bone

🔗 Read Full Post →