Slide Image

Welcome 🤗 Music ENTV

Are you the next big thing? M-ENTV got you covered to the stage.

Learn More
Promo Banner

🔥 Upload Your Song

Promo Banner

🔥 Chadiel

View Chart

On Music ENTV

📢 Share Music ENTV With Your Friends!

Patoranking – “Abobi” (Lyrics)



‘Abule’ hitmaker Patoranking released his first single for the year titled ‘ABOBI’, with in-depth lyrics.

Read the official lyrics to ‘ABOBI’ by Nigerian Afro-dancehall singer Patoranking.




Intro
It’s Kel-P vibes

Verse 1
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
The Baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Chorus
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Verse 2
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

Chorus
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay

Post-Chorus
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)

Comments

AROUND THE WEB (SPONSORED)

🌿 Miracle Leaf – Uses & How To Prepare

Miracle Leaf

Discover the spiritual and medicinal powers of the miracle leaf...

🔗 Read Full Post →

Find out if truely black hole really lead to other universe except. .

Tekno New Hit

These are black holes — one of the most feared and fascinating phenomena in space...

🔗 Read Full Post →

🌿 Why You Should Have Greens As Power Of Protection For Homes

Plants For Home

Discover how Greens offer quiet wisdom, beauty, and healing energy that improves lives in every way....

🔗 Read Full Post →

Ever heard a whisper from the Universe - Déjà vu

Miracle Leaf

Déjà vu could be a whisper from the Universe, reminding you that you are more than just flesh and bone

🔗 Read Full Post →